RE: THE GENESIS OF A NOBLE COURSE || MY INTRODUCTORY POST
Ksam baba I hail o You sef na boss. I dey even imagine you and Onos-f who pass for this life. Una two too Sabi something. Sha me go just dey go small small. I cannot com and die b4 my time๐ ๐
RE: THE GENESIS OF A NOBLE COURSE || MY INTRODUCTORY POST