This content was deleted by the author. You can see it from Blockchain History logs.

Make I Introduce Myself

My name is Bright, and I hail from Nigeria. Currently, I dey live for Ghana because of work and, of course, because the cedis strong pass the naira, so things dey a bit better here.

I just opened my Hive account yesterday, but as e late for evening, I no get chance to introduce myself then. But today, I don find small time to do am.

I take time search the communities here, and I’m happy to join "Nigeria Community." I like say na general purpose group, as I no get one particular niche. I go just write about anything wey I find interesting.

I dey hope to learn plenty, grow well, and connect with many of una here on Hive. Thanks for having me, and I dey look forward to where this journey go carry me. Na so e be.