Enjoy yourself while you live here : for life worth enjoying.

Hello my people, how Una dey hope say Una do well.

IMG_20210428_131721_3.jpg

I don tay I no do post here because say I bin no too well ooo, as tins come dry for we country I no know whether edon reach Una side oo.

IMG_20210428_133041.jpg

This life get as si bi for this side ooo everywhere na scatter scatter the small place where I say make I go hide head na them come start another serious wahala the kill people anyhow, the make person turn sneak and cat anyhow things come turn upsidedown. I say make I come Commot for that side come there with my people oo

IMG_20210427_172522_0.jpg

IMG_20210427_172509_4.jpg

I no fit come die now naw you know say life too sweet. Even as things no come better now but I know say one day like this everything go come dey better so I no want die now I still get like 135 years to jolly here on earth ooo. As you can see I still get plenty life to live on.

IMG_20210427_173317_3.jpg

IMG_20210427_172655_4.jpg

One thing where me sabi well be say we go survive we go live to jolly jolly they go.
So make I give you small advise no dey get tire of life ooo no matter weiting life do you still dey kirikpa like a super man. Abeg make I waka Commot from here I go see Una again in my next post.

BeautyPlus_20210428130033835_save.jpg

Thank you continue doing well.

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
4 Comments
Ecency