RE: RE: AFRI-TUNES WEEK 90 || FLUTE COVER OF OMELUWO @Onos-f
You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 90 || FLUTE COVER OF OMELUWO @Onos-f

Words
103
Reading
1 min
Listen
Play
3y

Baba, serious amazing life commitments took me away o😀 I'm glad I'm back now sha to the Glory of Oluwa. 🙏

Thanks to you jesus-son@jesus-son for welcoming me back. Oya come tell me all the good things wey don happen since I comot. Only good things o😀

As for that flute eh, na miracle flute o. That flute no be Ur mate at all eh. I dey even dey fear to put am for mouth because the money fit buy motor and land 😀 them customize am carry come give me all the way from England eh. Is God not good ? 🙏

@onos-f: Baba, serious | Ecency